E no easy for person wey dey knack girls up and down for Naija to makam.

Check dis thing:
Transport money = 10,000
Hotel room = 30,000
Barbecued fish/Suya = 5,000
Drinks = 6,000
Food = 8,000
Cøndõm = 800
Bottle water = 1,000
Drinks overnight = 5,000
Thanksgiving = 50,000
Total = 123,000

Na for just one night with one babe wey you meet for social media or for road, and you dey do am like two or three times every month.
Abi you never see why you never hammer for life?

Make you change your ways, hustle na for mama, but when money dey, you dey rush go carry äshãwo.

About Nollygossips

Check Also

Trust no body, I regret alots of things -Skits makers Cute Abiola cries out after what Peller did to him

Popular skitmaker, Abiola have send warning to his followers to trust nobody in this life …

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *