She wrote: “I have always told you people that my youthful days were so hot 🔥
Una think say I dey play?
See ehn, men were so crazy about me
But trust Ijele nah, I was very selective, because I needed to get the best man that deserves me, and at age 22, my great husband Comr. Tony Edochie came my way and I quickly grabbed him because he was the only man that deserves me.
The shocking thing is that at my current age now, men still lobby to have me 😆 🤣 😂 😆 🤣 😂
Omo leave matters, Ijele hot pass fire abeg.
I be correct chick joor
Yet I no still collect wetin no be me get oo but people wey thier bwess big pass thier 🙄 body, rush go thιεƒ another person property 🤔 😒 🙄 still dem no gree us hear word for this sosho midiom.
Abeg I like this A.I thing joor, it reminds me of the days when I was still a girl. 😁
Good evening great lovers of Rita Edochie 💚💚💚💚💚💚💚.”