Nigerian street singer Portable has posted a voice conversation between him and Bobrisky on his social media platform.
In the voice note, Bobrisky is heard cursing Portable, claiming he will deal with him because he sees him as inferior and incapable of matching him in any aspect.
The confrontation stemmed from Portable expressing his opinion after Bobrisky was awarded the title of best-dressed female at the Ajakaju Movie Premiere.
Portable Wrote: Wahala Pro Max Brotherhood to brotherhood Man Pass Man
Read social media reaction below;
Iamboylennysun wrote: E nor suppose go better for person we’re dey support bobrisky wahali
Djspicey wrote: Omo portable na better ogba na choko 🤣🤣😂 make bobriski no go gbegesi oo 😂
Flexxbgram wrote: But normally this Bobrisky boy don’t Dey do too much ooo, wetin Dey sup, I think say na content him Dey shoot Dey do like woman oo soo he really serious, ah for Nigeria , am ashamed of the people backing him up, person wey dem suppose stone till he beg or strip him naked all around the city, like the Very Good old days….
Otunbablog wrote: Omoh EVERYTHING don scatter 😂😂😂 BOBBYRISKY don Price MARKET
Rayy_ban wrote: Na who give am award foolish aswear 🫵 @femiadebayosalami I no expect am from you Egbon
Bluestrapp wrote: It’s the ma gbe iya e… Nigeria is gone 💔 imagine this deadmeat Dey threaten person with law… Nigeria is lawless… make gay Dey threaten straight with police for naija 😂😂😂😂
Watch The Video Below;